in , , , , , , ,

Nigeria Pidgin Proverbs and their English meanings

*Craze no hard to form,na the trekking be wahala.
English translation: Easier said than done.

*No matter how hot your temper be,e no fit boil
beans.
English translation: Calm down, your temper
won’t solve the problem

*Chicken wey run from Borno go Ibadan go still
end up inside pot of soup.
English translation: You can’t run away from your
destiny

*Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap
English translation: Keep calm! Nothing lasts
forever

*Cow wey dey in a hurry to go America go come
back as corn beef
English translation: Just be patient. Let the game
come to you. Don’t rush!

*Akara and moin moin get the same parent,na
wetin dem pass through make dem different
English translation: How you start doesn’t matter,
what matters is how you finish.

*Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus
English translation: Give everyone what they
deserve.

*The difference between kpekere and plantain
chips na packaging
English translation: Don’t judge based on
appearance alone

*Escort me, Escort me, na im slave trade take
start
English translation: Serious things sometimes
start like a joke

*The water wey dem use take make eba can never
be recovered.
English translation: Don’t cry over spilled milk

 

A bad working man blame his tools. Meaning: blaming your tools for bad workmanship is an excuse for lack of skills

 

 

Today Is The Last Day To Send Your Name To Mars

FOOLISH THINGS PEOPLE DO IN MARRIAGE